
No, Nigeria no send peace support mission go Israel
One Facebook video claim sey Nigeria send soldiers go Israel for joint peace support mission. One male broadcaster wey dey report for one outlet identified as TBC News make di claim for di 30-second video. “Nigeria dey proud to extend im strategic defence …